Some of you will never understand that being broke is a personal choice. Opportunities dey everywhere, you just lazy.
The climax data that's changing everything. 💗 Get exclusive tips from experts and users.
@Eliz_xoxo1 Funny how only broke people say broke is a choice.
@Eliz_xoxo1 Her balance fit start with minus(-)
@Eliz_xoxo1 who God dey help go say others nor dey try😂😂😂
@Eliz_xoxo1 How can I spot an opportunity without having the feeling that it's a scam?
@Eliz_xoxo1 If broke na choice, why you never pick ‘billionaire mode’ since? 😂
@Eliz_xoxo1 When dem Don dey get am clear na so dem go turn motivational speakers. The opportunity way this one go get check am well na through family connection.
@Eliz_xoxo1 Minister of opportunity Wetin you don achieve so far?😠