MAKE UNA NO FASHARE ME O I STILL DEY RECORD FOR ALBUM 😤
MAKE UNA NO FASHARE ME O I STILL DEY RECORD FOR ALBUM 😤
@Odumodublvck_ U been dey pay ppl Wey borrow from apps what if nah from person we borrow eeh OD #PAYME
Get early access to a product designed like the best of fintech, but crypto native.
@Odumodublvck_ Get ₦20,000 Cashback Instantly this Summer! Bundle your domestic flight + hotel + car on the GoKardinal app, and ₦20,000 goes straight back into your wallet. 🚨 Limited-time offer Book NOW at app.gokardinal.com Your business trip just got smarter.✈️ #SmartTravel #PAYME
@Odumodublvck_ BIG KALA I JUST DAY HAPPY SINCE AS I DAY WASH CLOTHES TODAY DAY LISTEN TO #PAYME 🤑 #PAYME 🤑
@Odumodublvck_ I be student and I dey owe hostel fees
@Odumodublvck_ Big machine, abeg listen to my song, i good boss, please give me a chance🙌🥹❤️, hear me out big kala
@Odumodublvck_ #Payme trying to pay for my school fee's 9134801944 Opay
@Odumodublvck_ YOU NO FOR LIKE PITY AND #PAYME @Odumodublvck_
🚀 Turn podcasts into viral clips in minutes. Virality Score finds your best moments, AI B-Roll adds flair, Speaker Detection keeps faces framed, and removes filler words like “um” & “uh.” Don't sleep on this. Try OpusClip today and get 25 free clips/month.
@Odumodublvck_ Abeg Sha help your boy 9015373625 opay Atolagbe BABATUNDE
@Odumodublvck_ MAYBE IF U TYPE FOR CAPS U GO RESPOND ME QUICKLY ODUMO!!! SHOW LOVE FIRGET ELON MUSK JOWI ZAZA OBI CUBANA
@Odumodublvck_ Odumodu help your fan Even if na 5k
@Odumodublvck_ #PAYME OPay wan arrest me oo , you nor wan look my side
@Odumodublvck_ @Odumodublvck_ #PAYME Pity me Big kala abeg
Get 100 in Free Picks on America’s Premium Social Sportsbook!
@Odumodublvck_ Big Kala U too much ❤️ Abeg reason your boy #PAYME
@Odumodublvck_ KALA ABEG "NO PAUSE MY HUSTLE OO" 😂 HIPHOP IS ALIVE INDEED!!🔥 I'M A STUDENT OF EKPOMA UNIVERSITY. KALA I DE EXAM PERIOD, THINGS ARE DIFFICULT 🙏🙏 #PAYME @Odumodublvck_
@Odumodublvck_ Big kala #PAYME make I fit feed family tomorrow
@Odumodublvck_ Big kala I still dey wait for my own blessing from you abeg #PAYME Opay 9160710761
@Odumodublvck_ @Odumodublvck_ #PAYME BIG KALA Pity this boy
@Odumodublvck_ Boss abeg 7047917012 palmpay abideen adebayo
@Odumodublvck_ Boss abeg help me with my palmpay loan
@Odumodublvck_ IF U COUGH WE GO PUT AM ON REPEAT ❤️🔥
@Odumodublvck_ ODUMODU kon gimme ur cap abeg 🤲🏽😂 my own don dey old 😂💔
@Odumodublvck_ You no go like Odumodu ke Baba i love you die 🤭❤️😂😂😂😂😂😂😂😂 @Odumodublvck_
@Odumodublvck_ Oga odumodu, abeg, your giveaway dey make my head spark! I dey your back like kpekus, and I fit use dat money to sort some levels o. Abeg, make I drop my aza? You be Idan, make my belle sweet with dis cash o! 🙌 #BigFan"