@Zlatan_Ibile I wish mohbad gets to know geh geh, planty things for no sub 😔
@Zlatan_Ibile The guy wey run this thing na BSC he get for gehgeh university 😂😂
@Zlatan_Ibile Transform your body with premium supplements Get your high-quality supplement from us today -Build lean Muscle -Gain healthy weight -Burn stubborn fat -Achieve rapid weight loss Just send a dm
@Zlatan_Ibile Please guys, check and patronize my pinned tweet Thank you 🙏🏿
@Zlatan_Ibile God bless our professor @official_Gegeh
@Zlatan_Ibile Zanku sef dey attend geh geh class keh
@Zlatan_Ibile Zlatan Ibile, That your verse for this Track you go tell me how you take blend like say na Norms.. Normal normal na norms for your side!. I don too overplay this song since it dropped damn!
@Zlatan_Ibile GehGeh just dey cash out on top mumu's in the name of advice
In your 40s with new symptoms? It could be perimenopause. Understand what's happening.
@Zlatan_Ibile Zlatan you're just catching cruise but I know deep down, you are kind to your woman!
@Zlatan_Ibile Our first semester exam paper don leak ooo Ogenemingwo
@Zlatan_Ibile No be lie Toto dun do gbim 🤣🤣🤣🤣
@Zlatan_Ibile If to say geh geh don dey teytey nii…Bolanle for no see shishi
@Zlatan_Ibile Zanku wey be baba for the girls wan dey whine us 😂😂 U wey get only fans girls wey dey streak u booby late night things 😂😂😂
@Zlatan_Ibile Four years’ journey. It has always been You, God. My people, CONGRATULATIONS to ME 🥂🏆
@Zlatan_Ibile Jollof rice banging hard in the street 🔥🔥🔥 next street anthem
@Zlatan_Ibile @Zlatan_Ibile baba if you bless us with your verse 2 for here e nor go bad at all
@Zlatan_Ibile No be you sing yeye boyfriend Belike you don wise
@Zlatan_Ibile Make we see how all those foolish girls and boys want yab zlatan now😅😅😅 Na broke dem want call zlatan abi stingy?
@Zlatan_Ibile Ibile sir give me verse please am begging you
@Zlatan_Ibile My Course rep, you saw my name on the attendance sheet right?
@Zlatan_Ibile Na music we learn today for class: “Darling darling “ you miss today’s class presido