My first big girl purchase?
555
569
16K
543K
219
Download Image
@_mikham I dunno why some people Dey vex for comment .. woman no Dey make am for una house Abi ? Bunch of bitter souls
@_mikham Recreating Soon 🙏 Thanks for sending @Astro_Nuel 🤍🫶
@_mikham I dey play with my life o
@_mikham I know how to BARK just incase u need a dog No carry my work go outside
@_mikham 🤣🤣🤣🤣🤣 do come back house make I escort you with leg again.
@_mikham Thank you ma. I got the 500k you sent me, God bless you rel good. Be like this train movie thing dey lucrative oh😂
@_mikham Your photographer izzaaaa starrrrr❤️⚡️
@_mikham I dey buy laptop dey breathe 😭 Congratulations mama
@_mikham Drive am comot for there first I want check something