@davido Them no born that bird and 009 well to post this kind thing😂
@davido OBO, I want to be like you when I grow up 😫
@davido You go notice say na only Davido dey post private jet time to time 😂 when be say na him get am, you no fit post wetin no belong to you. Ghe Ghe
@davido Davido by 7pm text me, make I tell you the truth about that song
@davido Is this part of the 80hits you promised us? “Ayo activate me” Them activate you finish you dey drop kindergarten songs 😭😭😭😭
@davido I no fit hide am again na me gift Davido this private jet ✋🏾😂🤚🏾
@davido Your plan na to spoil afrobeats
@davido Okayyyyy you dey enjoy lifestyle x.com/AWholeSalmanPR…
@davido Okayyyyy you dey enjoy lifestyle x.com/AWholeSalmanPR…
@davido anywhere money dey make dem call be i will be there still ! 🧘🏾 gege
@davido Dm me your aza, David. Make I run you fuel money.
@davido Your father’s jet is a community property not yours though
@davido Davido is the only African Musician that own 3 Private Jets.
@davido burna and Wizkid no fit recreate till dey kpai
@davido Nah y i like you bdis, nobody get ur doings for money aspect ooo🙌
@davido OBO congrats to ur new release. Listened to it few minutes ago and l like it... So dope. Clubs go dey jam am wella 💃