Shitposting!! Rage baiting!!! 😂 Big @Omaofweb3 say na with connection dem dey take see Web3 boy wey get money. How did CTNG react to this matter? Walk with me! 🧵
41
12
641
48K
52
Download Image
I was minding my business when X carry amebo reach my side. Say Oma don drop banger! I was shocked! I almost commented "wetin happen?", but @Ola_Crrypt con first me. Big Oma then said it wasn't what Ola was thinking. Ok na, we the masses nko? You no care wetin we dey think?🤧
@gist_web3 @Omaofweb3 Na cus she never see boy wey book her showtime
@gist_web3 @Omaofweb3 To see web3 Girls with their own House (not rented apartment) Omo na by connection