Have you ever had a love bite??😶🌫️
@iamopsy_ i want to have one with you
@iamopsy_ I dey bite myself,myself 🙂
@iamopsy_ Yes e full anambra wella, you need one, call me
@iamopsy_ wtf 😭😭😂😂
@iamopsy_ E no dey show for my skin😞
@iamopsy_ Which one be love bite?😂🤲🏽 Na snake bite I sabi o
@iamopsy_ Omo na hickey I sabi oo, I no know which one be love bite again
@iamopsy_ Have you heard of premium beating
@iamopsy_ What’s that?
@iamopsy_ Yes
@iamopsy_ Explain baby😂
@iamopsy_ Una dey mad ooo. If you bite me na type C Araimo cord for your neck ooo... Mayna dey well oo
@iamopsy_ Never