I feel like whenever this guy wants to boost his ego he comes to Lagos and just do this because for this side, nobody go send him papa
I feel like whenever this guy wants to boost his ego he comes to Lagos and just do this because for this side, nobody go send him papa
@sysadmin_exe Shut up your mouth he doesn't go out na only club e dey go ..hr decided to visit his friend store and you dey talk Rubbish
@sysadmin_exe Shame no dey catch you, person wey you senior for age. Old cargo
@sysadmin_exe You suppose give battery charger ur brain make dem help you boost am , cos it’s dead! 😂
@sysadmin_exe Boost what, you’re very foolish. Person drive come him friend shop to purchase clothes and also show love + free pr for the brand and this is the only thing your fish brain could understand 🤡
@sysadmin_exe my brother na insecurity dey do you. you’re a weak man. change your mentality today you’re the type of person to see someone who dresses well and is attractive and assume they’re proud. cus you’re weak.