DJ Tunez, Wizkid & FOLA’s “One Condition” returns to #1(+1) on Spotify Nigeria Daily Top Songs Chart.
@thedebuthub This song sha don dey low-key cook for TikTok
@thedebuthub When I say Rema Dey farm yesterday e fans Dey attack me. 😂😂
@thedebuthub Why Kelebe dey free fall ? Ooh my bad i don forget say na kelebe na until e land inside bush e go rest 😂
@thedebuthub Fola carried If no be Fola then make dynamite enter top10
@thedebuthub Wetin kelubulu dey do 😳
@thedebuthub Remy na baba 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣😂🤣😂🤣😂😂😂😂😂
@thedebuthub @DGreatDD shey you see ? It couldn’t even stay in top 3 😌
@thedebuthub What’s happening to Kelebu, that’s a good song, Naija audience will catch up later
@thedebuthub Where Kelegbe dey run go?😂😭
@thedebuthub Manyewu take this farming serious oo
@thedebuthub Who’s even streaming this mid song ? 😭😭😂
@thedebuthub Kelebu no go minus keh, shey na song he sing so.
@thedebuthub So burna Boy, no fit over throw dz two people..all dz outsiders wetin be der use sef
@thedebuthub Free fall don start for Kelebe be that?